An exponentially talented Nigerian singer and Marlian Music signee named Zinoleesky buzzed out once more in the music area with the aid of the recently released captivating hit song titled “Many Many Things.”

However, the new thriller acts as a follow-up to “Grit & Lust Album,” his most recent production.

At some point, the new music is the kind that makes you feel pleased rather than sad, and also an enduring and seductive classic that merits a place on your playlist.

Finally, take a listen and share your comment below!

Many Things Lyrics 

Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Gets More Song Lyrics On VoxLyrics.com